Ye Uke tab by Burna Boy

4 Chords used in the song: F, G, C, Fm

Rate song!
PrintAdd tab to your SongBook

Tablature / Chords (Full Song)

Font size: A- A A+

Artist: 
Album:  unknown
Difficulty: 
3.5
(Intermediate)
Key: C, AmChords and Tablature
|Intro|
F F G G C C
Yeah
F F
My nigga... die for nothing, ah
G G C C
My nigga... die for nothing, ah
F F
Die for nothing, ah
G G C C
My nigga... die for nothing, ah
F F
My nigga... die for nothing, ah
G G C C
My nigga...
F F
Oluwaburna, eh-eh, Ye Ye Ye
G G C C
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
F F
Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
G G C C
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
F F
Ye Ye, Ye Ye
G G C C
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Fm Fm
Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
G G C C
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye


|Verse 1|
F F G G C C
This one na gbedu wey dey ja pata
F F G G C C
Me, I no get time, I dey da pada
F F G G C C
Dada cover my face, calling me Lagbaja
F F G G
Biggie man, wey no dey wear agbada, ah ah
N.C.
Tell me, tell me:


|Chorus|
F F
My nigga, what's it gon' be?
G G C C
G G-Wagon or di Bentley?
F F
Di gyal dem riding with me
G G C C
I no fit, die for nothing
F F
My nigga, what's it gon' be?
G G C C
G G-Wagon or di Bentley?
F F
Di gyal dem riding with me
G G C C
I no fit, die for nothing


[Verse 2]
F F
Ah, ah
G G C C
Make you know say anything wey you do, dem must
F F
Commentate (I can't come and kill myself)
G G C C
So anything wey I dey do I dey try to dey do am
F F
My way (I can't come and kill myself)
G G C C
Plenty plenty plenty suffer wey we
F F
Face, just to make sure money
G G C C
Dey, but my people dem go say


|Pre-Chorus|
F F
I no want kpai, I no want die
G G C C
I no want kpeme, I want enjoy
F F
I want chop life, I want buy motor
G G C C
I want build house, I still want turn up
N.C.
Tell me, tell me:


|Chorus|
F F
My nigga, what's it gon' be?
G G C C
G G-Wagon or di Bentley?
F F
Di gyal dem riding with me
G G C C
I no fit, die for nothing
F F
My nigga, what's it gon' be?
G G C C
G G-Wagon or di Bentley?
F F
Di gyal dem riding with me
G G C C
I no fit


|Verse 3|
F F
Different things dem happenin', schemes and packagin'
G G C C
In a one night, four shows I'm jugglin'
F F
Flow like di ocean, my boat I'm paddlin'
G G
Shout out Shina Peller, that's my bro, my family
F F
Frozen chains, when it comes to money
G G C C
I dey concentrate; make I tell you straight
F F
You are not my mate
G G C C
If you be commissioner, I be head of state; but my people dem go say


|Pre-Chorus|
F F
I no want kpai, I no want die
G G C C
I no want kpeme, I want enjoy
F F
I want chop life, I want buy motor
G G C C
I want build house, I still want turn up
N.C.
Tell me, tell me:


|Chorus|
F F
My nigga, what's it gon' be?
G G C C
G G-Wagon or di Bentley?
F F
Di gyal dem riding with me
G G C C
I no fit, die for nothing
F F
My nigga, what's it gon' be?
G G C C
G G-Wagon or di Bentley?
F F
Di gyal dem riding with me
G G C C
I no fit, die for nothing


|Outro|
F F
G G C C
F F
Oluwaburna
G G C C
Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
F F
Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
G G C C
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
F F
Ye Ye, Ye Ye
G G C C
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
F F
Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
G G C C
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
F F
Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
G G C C
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
F F
Ye Ye, Ye Ye
G G C C
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
F F
Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
G G C C
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Uke tab by , 24 Mar 2020

Tab comments (0)

No comment yet :(
Need help, a tip to share, or simply want to talk about this song? Start the discussion!

Something to say?
Share your strumming patterns, chords or tips to play this tab! ;)

Top Tabs & Chords by Burna Boy, don't miss these songs!

About this song: Ye

No information about this song.

Did you cover Ye on your Ukulele? Share your work!
Submit a cover